
Nigeria stop ‘mineral deal’ with US afta visa restriction?
One Facebook user claim sey Nigeria revenge against di recent United States visa restriction by stopping one alleged mineral deal between di two kontris. For di 21-minute video wey dem post on July 2, Dabreezy Comedy, one Facebook account, claim sey …